Wikipedia
pcmwiki
https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.44.0-wmf.4
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikipedia
Wikipedia tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Wikipedia:Wuman-dem an Kolsho-dem 2025
4
2756
29341
2024-11-24T16:36:05Z
Jonywikis
29
Created page with "[[File:Feminism and Folklore 2025 logo.svg|750px|center|frameless]] '''Wuman-dem an Kolsho-dem''' na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol '''Wiki Loves Folklore (WLF)''' wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwi..."
29341
wikitext
text/x-wiki
[[File:Feminism and Folklore 2025 logo.svg|750px|center|frameless]]
'''Wuman-dem an Kolsho-dem''' na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol '''Wiki Loves Folklore (WLF)''' wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwie for di wold.
==Wen dem go du am==
'''1 February''' 2025 00:01 UTC
==Topik==
Dis year ''Wuman-dem an Kolsho-dem'' go dey abaut Wuman-dem an tori abaut wuman life for inside Wikipedia.
==Rul wey dem go folo==
*Di atikul wey dem wan stat or rait must get notin les dan 2500 bytes or 250 words.
*Dem no go yuz komputa translate am enihau.
*Di atikul go bi di one wey dem mek niu or mek big from 1 February go rich 31 March.
*Di atikul go bi di one wey de abaut wuman-dem and kolsho-dem.
*Di atikul go bi di one wey get link to anoda Wikipedia pej.
*Di atikul no go get kopi-kopi problem an e go show wie dem gada di tori from wel wel.
==Prize wey go dey==
Prize wey go dey for kontributo for evriwie (pesin wey rait pas):
*'''1st prize:''' –
*'''2nd prize:''' –
*'''3rd prize:''' –
''Di prize go dey for Gift voucher/coupons''
==Pesin wey go oganaiz am==
*[[Yuza:Jonywikis|Jonywikis]]
==Pipul wey go joj am==
*[[Yuza:Biowikician|Biowikician]]
*[[Yuza: Opeolade|Opeolade]]
==Statistik==
*
jwc81nszka90bg61e293xxwv6c5cptj