Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.44.0-wmf.6 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Halima Abubakar 0 2767 29388 2024-12-12T12:35:47Z Jonywikis 29 Created page with "Halima Abubakar (dem [[bon]] am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod. ==Im pasonal life== Dem [[bon]] Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin. ==Wok== Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid ''Rejected'' fim. Fest fim wey shi du lead rol na for ''Gangstar Paradise..." 29388 wikitext text/x-wiki Halima Abubakar (dem [[bon]] am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod. ==Im pasonal life== Dem [[bon]] Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin. ==Wok== Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid ''Rejected'' fim. Fest fim wey shi du lead rol na for ''Gangstar Paradise''. Na shi bi di CEO of Morehouse Entertainment, wey bi musik label an entataiment kompini. ==Fims wey shi don akt== *''Slip of Fate'' *''Missing Child (2009) as Amara'' *''Area Mama'' *''[[Men in Love (film)]] (2010)'' *''Secret Shadows (2010) as Flora'' *''Ladies Gang (2011) as Sandra'' *''Miss Queen (2012) as Vivian'' *''The Enemy I see (2012) as Charity'' *''Jujuwood (2013) as Maggie'' *''Beyond Disability (2014) as Bisi's Friend'' *''Royal Switch (2015)'' *''[[Okafor's Law]] (2016) as Cassandra'' *''Commitment Shy (2016) as Nora'' *''Kiss and Tell (2018)'' *''[[Love Castle]] (2021) as Show Host'' ==Wia dem gada tori== opctuomlkob47rqybi8l5c2qqbi0ek5 29389 29388 2024-12-12T12:44:29Z Jonywikis 29 29389 wikitext text/x-wiki '''Halima Abubakar''' (dem [[bon]] am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod. ==Im pasonal life== Dem [[bon]] Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin. ==Wok== Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid ''Rejected'' fim. Fest fim wey shi du lead rol na for ''Gangstar Paradise''. Na shi bi di CEO of Morehouse Entertainment, wey bi musik label an entataiment kompini. ==Fims wey shi don akt== *''Slip of Fate'' *''Missing Child (2009) as Amara'' *''Area Mama'' *''[[Men in Love (film)]] (2010)'' *''Secret Shadows (2010) as Flora'' *''Ladies Gang (2011) as Sandra'' *''Miss Queen (2012) as Vivian'' *''The Enemy I see (2012) as Charity'' *''Jujuwood (2013) as Maggie'' *''Beyond Disability (2014) as Bisi's Friend'' *''Royal Switch (2015)'' *''[[Okafor's Law]] (2016) as Cassandra'' *''Commitment Shy (2016) as Nora'' *''Kiss and Tell (2018)'' *''[[Love Castle]] (2021) as Show Host'' ==Wia dem gada tori== m3nuir0k9yz9xj32pvjgxk8p0m96om7