Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.44.0-wmf.8 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Tiwa Savage 0 2024 29409 28997 2024-12-18T19:07:12Z Biowikician 24 29409 wikitext text/x-wiki {{Databox}} '''Tiwatope Savage''' (dem [[bon]] am 5 February 1980), wey plenti pipu sabi as '''Tiwa Savage''' na [[Naija]] singa, song-raita, an aktres wey som pipu dey kol kween of Afrobeats. Savage dey sing for Yoruba an inglish; na Afrobeats, R&B, hip pop an Pop shi dey sing. Di Kain wey shi dey tek sing for Naijà don mek shi get plenti awod. Dem bon am for Isale Eko, shi go London wen shi dey 11 years old for sekondri skol. Afta five years shi stet dey du muzik wok wit George Micheal George an Mary J Blige. Afta shi folo dem du UK Edition of X Factor an wen shi don finish for Berklee College of Music, Savage sign for Sony/ATV Music Publishing in 2019. As shi ci sey Naijà muzik dey gro wel, Savage kom Naijà bak to du song, kon sign wit Mavin Rekods in 2012. Shi dey insaid Solar Plexus album 2012. Im fest Studio album na Once Upon a time wey shi rilis on 3 July 2013. Shi leta kon du "Kele Kele Love", "Love me", "Without My Hearts", "Ife wa gbona" "Folarin", "Olorun Mi", "Eminado". Di album dey insaid album wey fit win Bes album of di year at di 2014 Nigeria Entertainment Awods an for Bes R&B Pop Album for Headies 2014. Savage sekond album wey bi R.E.D, wey shi rilis on 19 December 2015, get tu singles: "My Darling" an "Standing Ovation". In June 2016, Savage du kontrat wit Roc Nation. In September 2017, shi rilis fes EP Sugarcane. R.E.D an Sugarcane dey insaid song wey fit win Bes Album for di Nigeria Entertainment Awods. In November 2018, Savage win Bes Afrika Act at di 2018 MTV Europe Awods, na shi bi di fest Wuman wey go win di awod. In May 2019 shi let pipu no sey shi don komot for Mavin Rekods an kon sign for Universal Music Group. Savage third studio album na Celia an shi rilis am in August 2020. E get four singles: "Attention", "Dangerous Love", "Koroba", an "Temptation". Di sekond EP wey shi du na Water an Garri, Shi rilis am on 20 August 2021, di EP get Afrobeats, R&B wit soul musik insaid. In March 2022, shi let pipu no sey wod tour go dey for Water and Garri for North America. In July 2022, shi get honory digre fom Universiti of Kent. ==Life an hau e tek wok== <big>1980-2009: Hau shi tek stat life an hau e stat wok .</big> Tiwatope Savage wey dem [[bon]] on 5 February 1980, in Isale Eko, Lagos State, Nigeria. Im famili komot for Naijà go London web shi dey 11 years old. Wen shi dey sekondri skul, shi dey insaid skul band. Savage finish fom di Universiti of Kent, an stat wok at Royal Bank of Scotland. Shi folo Micheal George sing wen shi dey 16 years old, an wit som oda ogbonge singa lik Mary J Blige, Chaka Khan, Blu Cantrell, Emma Bunton, Kelly Clarkson, Andrea Brocelli an Ms Dynamite. Savage go Berklee college of music an get digre in music in 2007. E du kontrat wit Sony/ATV Music Publishing in 2009. Di kontrat mek am fit rait song for Babyface, Kat Deluna, Fantasia, Monica, an Mya. Song wey shi du for Fantasia mek di song dey insaid song wey fit win Grammy Awods in 2010. in 2006, Tiwa Savage dey insaid UK Edition of.di X factor, shi rush las nomba 34 an na shi bi di nomba 12 pesin wey komot. <big>2010-2013: Once Upon a Time, rekod an deel.</big> In December 2011, Savage dey insaid sekond sisin of Nigerian Idol wit IIIRymz. Di fes fim du na wit Joke Silva an Ireti Doyle insaid ''For Coloured Girls''. Savage stat 323 Entertainment rekod wit im bifor bifor manaja Tunde "Tee Blliz" Balogun, wey dem kon gree to mari on 5 February 2013. Shi join Mavin rekods in 2012 an dey insaid Solar Plexus album. Wen shi dey Berklee e sabi Keith Haris, Derek Pate, Scott Coleman, Radar Ellis, an Darien Dorsey. Wen dem dey ask am abaut im wok e tok sey, shi du wok wit produsa lik Sossick, Chuck Harmony an Warren "Oak" Felder. Wen Naijà dey du dia 52nd anniversary, Tiwa Savage pafom "Arise O Compatriots" for Ndani. In November 2012, shi sing wit Wake, Timi Dakola, Praiz an Pamela Egoh on di Oviation Red Carol song "Higher". Savage dey holways hep youth an wuman wey get cansa no hau dey tek no go get di cansa. Shi hep one grup wey dey gada moni du skul for im town. Tiwa sign deel wit MTN Nigeria in July 2013 ,wey rush 30 Million Naira.<ref>{{cite web|title=Tiwa Savage becomes MTN ambassador in N30m deal|url=http://thenet.ng/2013/07/tiwa-savage-becomes-mtn-ambassador-in-n30m-deal/|publisher=Nigerian Entertainment Today|access-date=11 December 2013|date=17 July 2013|archive-url=https://web.archive.org/web/20140121041229/http://thenet.ng/2013/07/tiwa-savage-becomes-mtn-ambassador-in-n30m-deal/|archive-date=21 January 2014|url-status=dead}}</ref> She also signed endorsement deals . Shi sign deel wit Pepsi <ref>{{cite web|title=Nigeria: Tiwa Savage and Wizkid Unveiled As Pepsi Ambassadors|url=http://allafrica.com/stories/201207160660.html|publisher=[[AllAfrica.com]]|access-date=11 December 2013|date=14 July 2012|archive-url=https://web.archive.org/web/20140522163002/http://allafrica.com/stories/201207160660.html|archive-date=22 May 2014|url-status=live}}</ref>Forte Oil an Maggai tu. <big>2014 - 2016 :R.E.D an Roc Nation deel.</big> On 31 January 2014 Tiwa rilis "Love in yellow" wey Spellz produs for am. Tiwa dey insaid Reekado Bankz 2014 song "Turn it up", wey Don Jazzy produs. Mavin rekods rilis anoda song, "Dorobicci" on May 1 2014. ==Pasonal life== Savage mari Tunde "Tee Blliz" Balogun. On 23 No ember 2013, dia tu du tradishonal wedin for Lekki. Dem du dia white wedin on 26 April 2014,for Armani Hotel Dubai.On January 1 2015 dem annous sey dem go bon pikin, six month leta dem bon pikin. On 28 April 2016, Balogun tok sey im wiaf waka enihau an im mama na winch. On 19 July 2021, Savage papa kpai. ==Wia dem gada di tori== {{reflist}} 3.[https://www.vanguardngr.com/2021/07/breaking-tiwa-savage-loses-dad/ Tiwa-savage-loses-dad.Vanguard News .19 July 2021. Archived fom di original on 19 November 2021. Retrieved 19 November 2021.] [[Katigori:Singas for Naija]] syuccwst2u2v2swktp35b4pltipg2c8 Giuseppe Maria Mazza 0 2772 29410 2024-12-19T11:20:39Z Galadim 2029 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1243638940|Giuseppe Maria Mazza]]" 29410 wikitext text/x-wiki Giuseppe Maria Mazza (13 mee 1653 – 6 suwee 1741) jeyaa ko e seppooɓe ɓurɓe mawnude e wuro Bologne, to leydi Itali, e darorɗe teeminannde 17ɓiire e puɗal teeminannde 18ɓiire. O janngi ko pentoowo, kono o ɓuri anndeede ko e golle makko laaɓtuɗe e seppooji e terakota e stucco. == Life == Mazza jibinaa ko Bolon ñalnde 13 mee 1653, ko o ɓiy Kamillo Mazza (1602-1672). Baaba makko ko ƴoƴɗo, jannguɗo e les njiimaandi Alessandro Algardi to Rome, o golliima to Bologne, Padoue e Venezuela.[1] O janngi ko e les njiimaandi baaba makko ko juuti, caggal ɗuum o janngi pentugol to Bologna e les njiimaandi pentoowo fresko biyeteeɗo Domenico Maria Canuti. O fenti e nder ekkolaaji nguurndam Carlo Cignani. O janngi kadi e Lorenzo Pasinelli. Ina wayi no o artii e seppooji caggal nde o yalti Canuti e pentoowo biyeteeɗo Giovanni Gioseffo dal Sole, o janngi e duɗal keeringal to Palazzo Fava to Bologne. Mazza became a successful and prolific sculptor, producing many statuettes and reliefs in terracotta.[5] Mazza's fully finished terracotta statuettes would have been intended for cabinet display in the homes of wealthy art lovers.[6] Prince Johann Adam Andreas of Liechtenstein, an art connoisseur, was introduced to Mazza in 1691 by the painter Marcantonio Franceschini. The Prince and Mazza were in correspondence between 1692 and 1702, and Mazza provided a number of works. The Prince tried to persuade Mazza to move to Vienna, but without success.[7] Mazza undertook many commissions for churches. Giuseppe Mazza died in Bologna on 6 June 1741 at the age of 88.[1] The sculptor Angelo Piò [8] and Lorenzo Sarti were among Mazza's pupils. A road in Bologna carries his name.[10] == References == '''Citations''' {{Reflist}} '''Sources''' tpr94zpp57uwwfsfceeakd2h1prm717 The Companion Guide to Rome 0 2773 29411 2024-12-19T11:23:59Z Galadim 2029 Created by translating the page "[[:en:Special:Redirect/revision/1240451806|The Companion Guide to Rome]]" 29411 wikitext text/x-wiki Ardorde sehilaaɓe to Rome ko jimɗi tati ɗi jimoowo Ameriknaajo biyeteeɗo Andrew Norman winndi. Golle timmuɗe ɗee puɗɗii ko ñalnde 30 mee 2010, e fedde Scharoun to Radialsystem V to Berlin.[1] Koolol ngol wonnoo ko ƴaañoowo njeenaari Pulitzer 2012 ngam jimɗi.[2][3][4] == References == {{Reflist}} hq0s42rnv19a2kzn1abezbpts4gnx2c